Godsprince - I For Don Go

Enugu State born music artist Mba Godsprince Ejike who used to go by the stage name Laptug drops off a new and beautiful inspirational song titled I For Don Go.

This beautiful blend of hip hop and rap is coming after a long break from the music scene when he dropped his last song THE SWEETEST in 2018.

Talking about the inspiration behind the song, the music artist revealed that if not for God being on our side, the devil would have taken advantage of us which is the English explanation of the title of the song I For Don Go.

The song produced by Negro was accompanied with an amazing video shot and directed by the legendary Charlie Gold.

Godsprince - I For Don Go Lyrics

INTRO
Oh na na na eh
Godsprince dey so
Ah ah eeeeh
Oh na na na


CHORUS
If to say me i no like am oooh
I for don go, go far away
(Far away, far away) ×2
Wetin you do for me i like am ooh (Ayaya hey) ×2
Only you baba dey sweet my heart ooh
You dey sweet my heart oh
Baba you dey sweet my heart ooh
My heart ooh ×4


VERSE 1
I no dey lie oh
Naso you dey do me
Your love is so perfect natural truly choose me and use me
From any entanglement loose me
Eyah na your hand wey i dey eyah
Everyday this is my prayer
Ino go forget my head dey dia
E dey dia eeeh


HOOK
Na you be my first love
You’re my anchor
You come pave my way
You show me life you show me death but na your side I deeeeyyy
If no be you water for carry be go aaiih
Far away


CHORUS
If to say me i no like am oooh
I for don go,go far away
(Far away, far away) ×2
Wetin you do for me i like am ooh (Ayaya hey) ×2
Only you baba dey sweet my heart ooh
You dey sweet my heart oh
Baba you dey sweet my heart ooh
My heart ooh ×4


VERSE 2
If no be God oh
Wey i for be oh
Na ground i for deeeeeeey (eeeya aiye)
Listen let me tell you watagwan (what happen)
In my family we’re four but am only son
I ran away like prodigal son but am back on track
Whom God has blessed my brother no man can curse


HOOK
Na you be my first love
You’re my anchor
You come pave my way
You show me life you show me death but na your side i deeeeyyy
If no be you water for carry be go aaiih
Far away


CHORUS
If to say me i no like am oooh
I for don go,go far away
(Far away, far away) ×2
Wetin you do for me i like am ooh (Ayaya hey) ×2
Only you baba dey sweet my heart ooh
You dey sweet my heart oh
Baba you dey sweet my heart ooh
My heart ooh ×4

Post a Comment

Previous Post Next Post