Abuja based Nigerian gospel musician, Waley teamed up with talented musician, Lake in a new song titled Eleda Mi. Download, Listen and Share.
One time for The God wey dey steady protect me
Another one for the God wey dey bless all my hustle
Have been working have been singing
For my blessings have been praying
I no wan sleep for the hustle oooo
I just wan make my mama proud
Eledami masu gbemidebiogo
Ori mi masu funmilayomi
Apemora eni lan pe temi dire
Tete ba mi se ki ti temi dire
I no wan sleep for d hustle
I just wan make my mama proud o yeaa
As e dey hot make i get money ooo x4
Have been working every day
To see my blessings don dey pill up
Enemies try to come my way
But i tell dem make dem
Koshi koshi koshi
Eledami masu gbemidebiogo
Ori mi masu funmilayomi
Apemora eni lan pe temi dire
Tete ba mi se ki ti temi dire
I no wan sleep pon d hustle
I just wan make my mama proud o yeaa
As e dey hot make i get money ooo x4
Owo akpe kanuko ni mo fe ooo
Oo olorun mi wa shey funmi
Cause Mumc mi obimo ode
Emi gan mikin shole
Adeniga olori meji
Otedola olori meji
Dangote olori meji
Olorun wa shey temi funmi
Eledami masu gbemidebiogo
Ori mi masu funmilayomi
Apemora eni lan pe temi dire
Tete ba mi se ki ti temi dire
I no wan sleep pon d hustle
I just wan make my mama proud o yeaa
As e dey hot make i get money ooo x4
See Also>> Top Ten Nigerian Gospel Music, March 2020
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
--------------------------------------------
We do not own this song nor the images featured on this Blog. All rights belong to its original owner/owners. No copyright infringement intended. For promotional purposes only.